Songtexte.com Drucklogo

Hmmm Songtext
von Chris Brown

Hmmm Songtext

Road clear
Freeway
Yeah, yebo
Ah who dat?
Baddest

So mi (hmmm)
So mi so-so (hmmm)
I don nuh-nuh (hmmm)
Make them dey turn up (hmmm)
They no see me coming (hmmm)
Are you ready for me? (Hmmm)
Energy like cocaine (hmmm)
Crème de la, de la crème (hmmm)

Ah, ayy
When Oluwa CB enter
Them no go gree you to enter, malo oh
Ah, ayy
Shey you want to see mental?
I don give them back to sender, why not?


Soldier (hmmm)
Policeman (hmmm)
Many, many, many, many men (hmmm)
In my convoy (hmmm)
The boy no dey take insult (hmmm)
If you jonze, dem go give you uppercut (hmmm)
And, as the money don dey come like curse (hmmm)
Nothing will fit stop the sauce (hmmm)

Ah, ayy
When Oluwa CB enter
Them no go gree you to enter, malo oh (ye)
Ah, ayy
Shey you want to see mental?
I don give them back to sender, why not?

Ah, ayy
When Oluwa CB enter
Them no go gree you to enter, malo oh
Ah, ayy
Shey you want to see mental?
I don give them back to sender, why not?


Big bakassi (hmmm)
Under the influence (hmmm)
She wanna get freaky, freaky (she wanna get freaky)
Make your boyfriend no go dey vex
Tell me what you want from me (hmmm)
You wey I see for Ozumba Mbadiwe (hmmm)
She said she tryna get off the streets (hmmm)
You wey I see for Ozumba Mbadiwe (hmmm)

Soldier (hmmm)
Policeman (hmmm)
Many, many, many, many men (hmmm)
In my convoy (hmmm)
The boy no dey take insult (hmmm)
If you jonze, them go give you uppercut (hmmm)
And, as the money don dey come like curse (hmmm)
Nothing will fit stop the sauce (hmmm) (freeway)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Hmmm« gefällt bisher niemandem.