Songtexte.com Drucklogo

A1 PERICO Songtext
von ODUMODUBLVCK

A1 PERICO Songtext

Yeah
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju ′til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me?
Odumodublvck
Shayo dey position (ah)
Make we dey go down (praa)
(Spyy)
Come on, oi

A1 Perico, comot body oh
Disappear like I'm Derico (Derico, Derico)
Ayy, who no go, no know (know)
Take them to school oh
Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy), Ugo C. Ugo (ayy)
Ayy, A1 Perico, comot body oh
Disappear like I′m Derico (Derico)
Ayy, who no go, no know
Take them to school oh
Then polish them with Ugo C. Ugo, Ugo C. Ugo


Yeah, I dey bank on men, that was then (yes)
When dem ah press my neck, seize my pen, hold my beer (thanks)
Now, I dey dine with them
Men are tense, some dey ment (craze)
Dem ah reason my rise on a daily
Fuck that, who dey pay me? Where my money?
Keep your story on a high key, Billie Eilish (blown)
I go net, Icardi, bros, if you play, Rikishi (Lord)
Joey lit, I'm knee deep, oh
I am in it, okay

Comot grenade with bazooka
I dey their doormat, Sambisa
I need to flip the coke for my dealer
Make e cause no cause quanter
Jagaban must plan

A1 Perico, comot body oh (pow)
Disappear like I'm Derico, Derico (prrr-aa)
Who no go, no know (okay)
Take them to school oh
Then polish them with Ugo C. Ugo (′Modu abeg), Ugo C. Ugo

(Mizzle)
Kata′, katapot for my hand (fire)
Enemies for my sight (why?)
Why they still wanna try me? (Try me)
I cannot understand (shoot)
'Modu, wetin be plan? (Well)
Na today they go learn (yes)
Why they still wanna try me? (Ah)
I cannot understand (′stand)


Police and soldier man (police and soldier, police and soldier)
Everyday militant
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me?
Odumodublvck
Police and soldier man (Native)
Police and soldier man (police and soldier)
Everyday militant (ohh)

Still have to come shut niggas up ′cause they think they know what they see through a lens (yeah)
Bug spray for these roaches and rats, come see for yourself, I got cheese to defend
And if anyone tries going 0 to a 100
Fuck him up before he reaches a 10
They know I'm trouble (pow)
But, I keep so calm, I′m reeking of zen
I'm like "bro, don't need another body" I, made him feel like he′s speaking to Tems
Said "I′m sober and cleansing my body" but, now I'm high and I′m geeking again
I'm outside on a weekend again
Freaky hoes dem leaching again

Leaking again, peeping the Benz (ehn)
I don′t want her so, I'm breaching her friend (ah), ahh
Getting this money is tough but it′s easy to spend (Ebuka)
They don't believe I'm the goat but we′ll see in the end
You asked me to spit now, I′m leaking the phlegm (ayy)
You woke up a demon again and again (poom-poom-poom)

I dey come back now, omo, pompi swag (bow)
Omori na my shooter
Focus the lens, then vomit am (grrt)
Sniper, one shot, no jonze
Old soldier go flog this Gen-Z squad (praa)
Put up with it or keep am (ayy, ayy-yy)
You know the P, we too bad
Na their kele dey blow my phone
Mizzle true pass

Shayo dey position ('tion)
Make e dey go down (down)
Bani dey hold man (man)
Make we dey go kpansh (yeah)
This na coup d′état
Now, they calling me oba
Invest in Mizzle Stocks (toom-toom-toom)
Nobody go tell you, make you no gock

Perico (bow), comot body oh (grrt)
Disappear like I'm Derico (Derico, your body go tell you)
Ayy, who no go, no know (know)
Take them to school oh
Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy), Ugo C. Ugo (ayy)
Ayy, A1 Perico (ayy), comot body oh
I go disappear like I′m Derico (Derico)
Ayy, who no go, no know (ayy)
Take them to school oh
Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy-'yy), Ugo C. Ugo
(Mtcheew, omo, the rice finish)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»A1 PERICO« gefällt bisher niemandem.