Songtexte.com Drucklogo

Duro Songtext
von Pzee

Duro Songtext

Ya ya ya ya ya ya yah
Achu achu achukuchu Achukuchu achukuchu
Achu achu achukuchu Achukuchu achukuchu

She tell me say she no wan leave
But she no fit stay
Baby tell me which way
Yeah yeah
Tell me which way
Yeah yeah
I′ll rap your fingers in diamond rings
Buy yah all yah need
Baby stay with me
Yeah yeah
Stay with me
Yeah yeah


Can you break it down for me
Baby take it down for me
Wetin you dey find wey I no fit give you
Give you
Can you break it down for me
Baby take it down for me oh
Don't listen to what your friend them say
Me wan fi love in ah million ways

Baby make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje
Baby make we go jeje oooooow yeah e yeah
Make we go jeje
Abena make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje
Baby make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje


She tell me say she no wan leave
But she no fit stay
Baby tell me which way
Yeah yeah
Tell me which way
Yeah yeah
I′ll rap your fingers in diamond rings
Buy yah all yah need
Baby stay with me
Yeah yeah
Stay with me
Yeah yeah

Duro baby duro
Wa Gba Wa Gba
Duro baby duro
Wa Gba Wa Gba
Duro baby duro
Wa Gba Wa Gba
Duro baby duro
Wa Gba Wa Gba

I don't wanna waste no time
Tell me wetin I go do to change your mind
You know say me I love you long time
Long time
Don't don′t go shawdey
I wanna see you in the morning
Cool breeze by the ocean side
Tell me what you wanna do tonight

Baby make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje
Baby make we go jeje oooooow yeah e yeah
Make we go jeje
Abena make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje
Abegi make we go jeje oooooow yeah
Make we go jeje

She tell me say she no wan leave
But she no fit stay
Baby tell me which way
Yeah yeah
Tell me which way
Yeah yeah
I′ll rap your fingers in diamond rings
Buy yah all yah need
Baby stay with me
Yeah yeah
Stay with me
Yeah yeah

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist kein deutscher Rapper?

Fans

»Duro« gefällt bisher niemandem.