Songtexte.com Drucklogo

No Blame Them Songtext
von Femi Kuti

No Blame Them Songtext

Ignoramus, jealousy, bad belle oh
Na him dey worry dem

As we dey go our own (go our own)
As we finish building the new African shrine (new African shrine)
We no dey rest (we no dey rest)
We still try to give our people our very best (our very best)
Na so dem dey vex (na so dem dey vex)

Dem want to spoil our progress (our progress)
Dem say I′m mad, dem say I crase, I carried my nakedness above the town
Dem say I'm mad, dem say I crase, I carried my nakedness above the town

Press man want to press me down
Dem want to spoil my own
But, but, but

I don′t care what they say
Let dem say what they may
Na me dey where I dey
Nothing change where I dey
E don tey wey them say
Na one day dem go pay


I don't care what they say
Let dem say what they may
Na me dey where I dey
Nothing change where I dey
E don tey wey them say
Na one day dem go pay
I don't care what they say

But you see me, I no go blame them (no blame them oh)
See as him stand and want to call himself journalist (no blame them oh)
Where many don die to uphold this important profession (no blame them oh)
Him wan spoil them credibility by passing wrong information (no blame them oh)
Blackmail, extortion, na them mode of operation (no blame dem oh)
See as this cheap hustler wan spoil me, e wan spoil me

No blame, no blame them (no blame them oh)
No blame, no blame them
No blame them oh
No blame, no blame them, no blame them oh
No blame, no blame them
No blame them oh
No blame, no blame them, no blame them oh
No blame, no blame them

Ignoramus, jealousy, bad belle oh
Na him dey worry dem

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Femi Kuti

  1. 97

Quiz
Cro nimmt es meistens ...?

Fans

»No Blame Them« gefällt bisher niemandem.