Songtexte.com Drucklogo

Mistake Songtext
von Fela Kuti

Mistake Songtext

Everything is alright (right)
Everything is all wrong (that′s right)
Everything is alright (right)
Everything is all wrong (that's right)

Nobody like make things go wrong
And a one thing the start the show
Mistake
And mistake they start to show (mistake)
Mistake they make two kind
One kind they call am good mistake
The other kind they call am bad mistake
Good mistake you fit repair
Bad mistake they cause disgrace

Mistake you make, people go laugh at you (na bad mistake)
Mistake you make, you fit stand like a man (na good mistake)
Mistake you make, people go fit laugh at you (na good mistake)
After they laugh at you, them go smile again now (na good mistake)
Mistake you make, you mind go clear like rain (na good mistake)
After all the mistake, you still make you fit stand like a man (na good mistake)


That means say (everything is alright)
That means say (everything is alright)
You are right (everything is alright)
That means say (everything is alright)
You are right (everything is alright)
That means say (everything is alright)
You are right (everything is alright)

Mistake you make, people go laugh at you (na bad mistake)
Mistake you make, people go laugh at you (na bad mistake)
After they laugh at you, them keeps laughing at you (na bad mistake)
Mistake you make, you go go vex some man (na bad mistake)
You dey vex the man because you fear the man (na bad mistake)
Mistake you make, you go shame to walk fo′ road (na bad mistake)
Mistake you make, you no fit stand like a man (na bad mistake)
Lastly you are black, you no dey think like black (na bad mistake)

That means say (everything is alright)
That means say (everything is alright)
You are wrong (everything is alright)
That means say (everything is alright)
You are wrong (everything is alright)

Na bad mistake (na bad mistake, na bad mistake, na bad mistake)
Colonial thinking (na bad mistake)
Slavery thinking (na bad mistake)
How many students (na bad mistake)
So now dey for school (na bad mistake)


Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Colonial thinking (na bad mistake)
Slavery thinking (na bad mistake)
How many students (na bad mistake)
So now dey for school (na bad mistake)
How many for the houses (na bad mistake)

Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)
Na bad mistake (na bad mistake)

(Na bad mistake, na bad mistake, na bad mistake
Na bad mistake, na bad mistake, na bad mistake
Na bad mistake, na bad mistake, na bad mistake
Na bad mistake, na bad mistake, na bad mistake)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Mistake« gefällt bisher niemandem.