Lady Songtext
von Fela Kuti
Lady Songtext
If you call am woman
African woman no go ′gree
She go say, she go say, "I be lady, oh"
If you call am woman
African woman no go 'gree
She go say, she go say, "I be lady, oh"
If you call am woman
African woman no go ′gree
She go say
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "I be lady"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "I no be woman"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "Market woman na woman"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "Market woman na woman"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "Market woman na woman"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "I be lady"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "I be lady"
She go say, "I be lady, oh"
She go say, "I be lady"
She go say, "I be lady, oh"
I wan' tell you about lady
I wan' tell you about lady
I wan′ tell you about lady
She go say im equal to man
She go say im get power like man
She go say anything man do imself fit do
She go say im equal to man
She go say im get power like man
She go say anything man do imself fit do
I never tell you finish
I never tell you finish
I never tell you finish
I never tell you finish
I never tell you
She go want take cigar before anybody
She go want make you open door for am
She go want make man wash plate for am, for kitchen
She want salute man, she go sit down for chair
She want salute man, she go sit down for chair
She want sit down for table before anybody
She want sit down for table before anybody
She want a piece of meat before anybody
She want a piece of meat before anybody
Call am for dance, she go dance lady dance
Call am for dance, she go dance lady dance
African woman go dance, she go dance the fire dance
African woman go dance, she go dance the fire dance
She know im man na master
She go cook for am
She go do anything he say
But lady, no be so
But lady, no be so
But lady, no be so
But lady, no be so
Lady na master

She go say, "I be lady oh"

Writer(s): Yann Destagnol, Romain Tranchart Lyrics powered by www.musixmatch.com