Songtexte.com Drucklogo

Nothing New Songtext
von Gyidi

Nothing New Songtext

Plenty things wey me I see, I see
Some of them be bitter wey some be sweet
Sometimes I wanna run but sometimes I′m still
Cos I know it's not by might but Your will, Your will

See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself


The life wey we dey no be joke, no be joke
Bite more than can chew you go choke, you go choke
You dey wan fly plane but first make you learn to drive car
The little you get ibi ein go take you far

See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself

Wob3gyiedi

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song ist nicht von Robbie Williams?

Fans

»Nothing New« gefällt bisher niemandem.