Songtexte.com Drucklogo

Lost Songtext
von Daily Bread

Lost Songtext

God dey bless us on a steady
We can′t deny it omo its heavy

Give us our daily bread
Give us our daily bread

Yeah
Baba God please bless us
We dey hustle everyday mek e pay us
We ask in you son's holy name abeg no shenk us
We sef wan dey ball, we wan dey flenjor


We just dey grind
Dey redefine
When will it be our time
Oh God we ask
We know its just by your design
So we align
So God help us mek we dey rise
Show us the light
Yeah
Its not a crime to be famous
We believe in your word wey you say you no shame us
Baba God as we pray please answer us
Mek Lucifer no get the last laugh against us

Give us our daily bread
Give us our daily bread
Give us our daily bread

Ire akari o por gan
Na papa God time ooh ma lo fo
God blessings dey choke wa ti ma gbo
On God lawa brother enter the train, ma lo go


Our father who art in Heaven
Bless all pur hustle mek we sef dey level
We don tire to dey drink Garri Lebu
Update list mek blessing be number one on the menu
Owo se koko ninu aye ma lo fo
We need your blessings we dey loud wa ti ma gbo
Blessings wey dey cancel poverty a fi patan
Sanctify
Modify
Redefine
Our lives
To align
To your plan
As we grind
Every time
Mek we no cry
Lord we Plee
Make us free
From poverty
Wey dey kill
Let it be still
In your name we plead
Baba God lon sho wa
We go mek am everybody to ba ngbo wa
Ore mi ma lo fo e go better
Money go soon come abeg no quanta

Give us our daily bread
Give us our daily bread
Give us our daily bread
Give us our daily bread

Ore ofe sha LA wa gbekele gbekele
Ojo anu ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo
Ojo ire ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo
Ojo anu ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo

(Chrous)
Give us our daily bread
Give us our daily bread
Give us our daily bread
Give us our daily bread

(The end)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Daily Bread

Quiz
Wer ist kein deutscher Rapper?

Fans

»Lost« gefällt bisher niemandem.