Songtexte.com Drucklogo

Fool Songtext
von China Crisis

Fool Songtext

Your worst enemy go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world he go end
She make we yarn about the one june 12
We be say them kill people before the 12
Abi na the one of clifford Orji
Oh
Cannibal man when dey chop man body
Oh
Another one happen inside ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh plenty woman when carry belle
Omoge them make them begin they fear
If i say O, you say P another man say C
Omo na you sabi
If i say O, you say P another man say C
Omo na you sabi


I Say them burn man, dem kill man o
For inside Ajegunle
I say the burn house the steal land o
For inside Ajegunle.
I Say them burn man, dem kill man o
For inside Ajegunle
I say the burn house the steal land o

For inside Ajegunle.

Something happen for inside
Mile 12
Wey go make we all Nigerians come
Interfere
Something happen for inside
Mile 12
Wey go make we all Nigerians come
Interfere
Nursery student make e go learn
Omo na im them kill oh
Make we no yarn
Nursery 1 oh make e go learn
Omo na im them kill oh
Make we no yarn


Eh we dey happy for democracy
While some useless ones them
Dey demo dey craze
Eh we dey happy for democracy
While some idiot ones them dey
Demo dey craze
My brother, eh na useless world
Wey man go live and man go die go

Eh, na useless world
Wey man go live and man go die go

I say them burn man
Them kill man o
For inside Ajegunle
I say them burn house
Them steal land o
For inside Ajegunle
I say them burn man
Them kill man o
For inside Ajegunle

I say them burn house
Them steal land o
For inside Ajegunle

After secondary school
My friend go Kaduna
E go Kaduna
E go serve Oga
After 20 years e don dey serve
Oga
Make e travel go village oh
Go see him papa
Tell papa say im don become Oga
Tell papa say I don become Oga
See papa finish enter Kaduna
See mama finish enter e dey go
Zamfara
As my friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
My friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
Them carry trailer
Them land for our land
Wetin we see, human dead body
Wetin China see, human dead body
Wetin my brother them see, human
Dead body
When papa reach oh see him pikin

Oh
E halla say, ife eme
E halla say, Ebelebe egbuo
Nwanem ewo, ife eme.

I say them burn man
Them kill man o
For inside Ajegunle
I say them burn house
Them steal land o
For inside Ajegunle
I say them burn man

Them kill man o
For inside Ajegunle
I say them burn house
Them steal land o
For inside Ajegunle

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Whitney Houston sang „I Will Always Love ...“?

Fans

»Fool« gefällt bisher niemandem.