Songtexte.com Drucklogo

EARLY Songtext
von Spinall

EARLY Songtext

That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)

Early morning
Early morning
For the early morning
(Stubborn)
Early morning
(What dem a say?)

Early morn′, early morn' (early morn′)
I just dey give am for early morn' (early morn')
Early morn′, early morn′
Her bọbọ dey call am for early morn' (early morn′)
Girlie no-, girlie no know say my thing e go reach her belly button (ay)
Easy to shout, I go ta-na-na, Selena


Early morn', early morn′ (early morn')
Ten over ten be the body o
4 a.m., e dey shout, е dey sound the alarm
E go wake everybody o (body o)
Girlie o, girlie o, you display pass tele′ o
Girlie no do ceremony o
She say, "Make we hurry for the early morning"

Early morning
For the early morning
Early morning

She say, "Ori mi, ẹ gba mi o"
Her bum-bum dey shout "Oyoyo" when she see me
She need my energy o (yeah, yeah)
She no dey too come back, anytime she free me
Anytime she- (mm-mm), baby girl, it's risky
Elephant, ṣe na bum-bum be like this
She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
Ọmọ, wetin dey sup? She dey shout, "Felix, Navidad!"

Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning

That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one


(Obah)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist gemeint mit „The King of Pop“?

Fans

»EARLY« gefällt bisher niemandem.