Songtexte.com Drucklogo

Eliza Songtext
von Selebobo

Eliza Songtext

Eh
Ah
Baby how far na
Eh eh eh
Selebobo
I no really see wetin you fancy for this girl

First half
My baby dey shine from a distance
Anywhere she show make them give chance
I Say make them give chance

Say she be christian
She read for me 2 Corinthians(Ebelebe)
Make she no fool you
She get am for dance like Egyptian(Am aka)

Ogini di
Whine it for me on a low(On a low)
I like when your body dey do poronron
Baby come dance for me manogede
I wan make them know


Whine it for me on a low(On a low)
I like when your body dey do poronron
Baby come dance for me manogede
I wan make them know

Oh my helper o
Sexy Eliza o
The way you dey do me o eh
I feel like to mental oh
Anytime I dey with you
Na early December o
Na early December

Say them go know, them go know
Eh
Ah
Baby How e dey be na

Eh eh eh eh eh eh
Iyotago
Ikwetago
Baby make we do our thing on a low
I know you are feeling me nununu
Eliza o
I don jogodo


Iluchago
Baby make we do our thing on a low
I want to spend the rest of my life with you
Because you know what I′m into

Whine it for me on a low(On a low)
I like when your body dey do poronron
Baby come dance for me manogede
I wan make them know

Whine it for me on a low(On a low)
I like when your body dey do poronron
Baby come dance for me manogede
I wan make them know

Oh my helper o
Sexy Eliza o
The way you dey do me o eh
I feel like to mental
Anytime I dey with you
Na early December o
Na early December

Say them go know, them go know(Them go know them go know)
How this your waist dey go(This your waist dey go)
We go dey vibe on a low(We go vibe on a low)
Chimo

Eh eh eh eh eh eh eh ah

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist kein deutscher Rapper?

Fans

»Eliza« gefällt bisher niemandem.