Songtexte.com Drucklogo

WOTOWOTO SEASONING Songtext
von ODUMODUBLVCK

WOTOWOTO SEASONING Songtext

(Base)
Drive by Ujo (nti monyɛ dede-dede-dede)
Anti-world gangstars, Ge Records, you get me, ODUMODUBLVCK
NATIVE!

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive by Ujo, sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, pra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Aba boys, oya oh (pra)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya oh)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)


Yeah
I dey find one kele wey go give me heavy dose (eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post
Doggy pose, I give her yakata (she collect)
Pakurumọ, give am abara

F-, wallahi, you do the stanky leg (poo)
I -, e d-, e turn to cadaver
The skeng, e tight, the hammer wey I palm
I drink, I high (who you be?)
Ọmọ, na me be the guy
But this be my victim (abọbi, what is up?)

Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive by Ujo, sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, pra)


Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya oh)
Oya, oya, oya oh (oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh

Tear them down into pieces
What you figure this be? (This be)
Follow me talk your gibberish
Kwaku, why never listen?
My wingman say pimping, pimping
Nti nu online, we are ticking
Every likkle thing on the wishlist
Talk to your baby, your love your this thing

Na anyɛ saa a na asɛm aba
They go talk sɛ, "Kwaku Bonsam ara na
Wacause ne trouble na waaguan"
Whole time na ma talk shit ta baba
Chocolaté girl from Guyana
Gyina me phone no so rekyerɛ me nnoɔma ankasa
Ɔse ɔngyae mma menda
Mencharter plane mmra mmɛsɔ ne nsa
Nti monyɛ dede-dede-dede (sup)

Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
Drive by Ujo

Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»WOTOWOTO SEASONING« gefällt bisher niemandem.