Songtexte.com Drucklogo

Turbulence Songtext
von Llona

Turbulence Songtext

(Boy Llona, eh)
All my people chose war cause we know these things
You need to understand that I′m a different breed
Tell your gang that they looking for the weakest link
A greedy ass na that's just real thirsty
So we chose war cause we know these things
Harry Potter I′m the na with the golden ring
E go shock you how Llona take dey know these things
Never chasing clout for people to notice me
Wetin the world carry
You no go fit see finish
Stay ambitious can't afford to lose my discipline
Been a minute wey I don dey for your TV screen
Humility dey make the na see finish
Welcome to the party
This is just the beginning
On a normal level they no fit to reason me
No go finish for my bag e be like season film
This is not your type of movement, this is military
They disrespect me

They compare me
I don't want it so I′m out here setting boundaries
You know its a gang shit
Love for the family
Know the truth is bitter so that′s why they gave you candy
Ahhh yaaaah
You know I'm not from this side
You know I′m fortified
This is not your bed of lies
All my people chose war cause we know these things
You need to understand that I'm a different breed
Tell your gang that they looking for the weakest link
A greedy ass na that′s just real thirsty
So we chose war cause we know these things
Harry Potter I'm the na with the golden ring
E go shock you how Llona take dey know these things
Never chasing clout for people to notice me
Wetin the world carry
You no go fit see finish
Stay ambitious can′t afford to lose my discipline
Been a minute wey I don dey for your TV screen
Humility dey make the nigga see finish
Welcome to the party
This is just the beginning
On a normal level they no fit to reason me
No go finish for my bag e be like season film
This is not your type of movement, this is military

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Applause“?

Fans

»Turbulence« gefällt bisher niemandem.