Songtexte.com Drucklogo

Omni Do Do Do Songtext
von Ko'rale

Omni Do Do Do Songtext

Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa

Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you

In my very before i′ve seen it
He has spoken a word and he did it
E go tire me sef if i
Count am for youuuu
When he open the door
Na with blessings
That thing wey you want
You go get am
E go be miracle Overload ohh oh oh


Taste and see that the Lord is good
He's too faithful never fails
Taste and see that my God is good
He′s too faithful never fails

Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you

Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you

Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa


Taste and see that the Lord is good
He's too faithful, never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful, never fails

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Haus am See“?

Fans

»Omni Do Do Do« gefällt bisher niemandem.