Japa Songtext
von Gramii4L
Japa Songtext
No retreat, no surrender, na wetin I just want say
All my fans wey dey hustle, Oluwa go give them grace
All of them wey dey look you like mugu go watch you bless
When you fall, make you stand up and hold on for better days
No excuse for this life, make you stand up and run your race
No relent for the jungle, na wetin I call big flex
Them go talk what they want, them go holla, no look them face
Make you get up and move up and avoid their wicked ways
Bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Japa, japa, japa, japa, japa
Make we bless, make we flex, make we cheers, make we pop champagne
Live your life, live it well, no regrets, make you no complain
Life is good when you know who you are, no dey too explain
No dey rush, no dey force, no dey dull, no dey contemplate
Keep it real, keep it cool, keep it fresh, keep it one hundred
All the ones wey dey hate, them go hate, them go hate in vain
Where them dey when the boy just dey stress, just dey try maintain
Me no send, me no care what them say, me I just wan play, play
Bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Ooouuu, bad energy
Japa, japa, japa, japa, japa
Japa, japa, japa, japa, japa
Gramii
Nappy boy, T-Pain
Ogbeni Gramii
Mula boy, Lil Wayne
Ogbeni Gramii
Hero boy, Bruce Wayne
Ayy, Gramii
Water boy, Cway
Oh yeah yeah
Japa, japa, japa

Lyrics powered by www.musixmatch.com