Afro Highlife Songtext
von Fireboy DML
Afro Highlife Songtext
Fireboy, here so
Yeah, yeah
They no know say we dey around
′Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound, oh, ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun (ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce? (ti n ba f′owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound, oh, ah, oya turn around
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi? (afro highlife, oh, afro)
Ki la tun gbе de? (afro highlife, oh, afro)
Won ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro)
Wetin my people wan hear? (afro highlife, oh, afro)
Zaki, oya give them, oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji, na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize, the music makes me feel alive
Give them the bass (they must to dance)
And if you give them the guitar (and dem go dance)
Abegi play the trumpet, oh (they must to dance)
Make dem know who we are (and dem go dance)
I just dey enter the place (mudayon)
But I dey killy show (yee, ah, mudayon)
And dem dey love me already (mudayon)
As you dey see me so (yee, ah, mudayon)
Won ni pe kileleyi, oh? (afro highlife, oh, afro)
Ki la tun gbе de? yah (afro highlife, oh, afro)
Won ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro)
Wetin my people wan hear? (afro highlife, oh, afro)
Oya give them, oh
Arabaribiraba
(Sambarimba) chill
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife, oh, afro (yeah)
Afro highlife, oh, afro (abujei)
Afro highlife, oh, afro

Writer(s): Adedamola Adefolahan, Okikiolu Awoyele Lyrics powered by www.musixmatch.com