Songtexte.com Drucklogo

Restarting Songtext
von Eskmo

Restarting Songtext

TT Turner na na na na
SEE
Wetin i dey do for this life wey you never don see
Bby boo i know sey i dey do you wrong
I swear i no deserve you
You deserve the best
You′ve tried a lot babe
But me con dey reason your mood
Thinking if you're the one in my mood
Everytime you with a dude
No b sey dem say me go rude
I swear i go move
But I′ve been calling you since morning
My bby I'm sorry
Moni kon kon kon kon kon bilo
Nibolowa iwalewa eh eh
I say kon kon kon kon kon bilo
Ni bo lo wa iwalewa ni bo lo wa ahh ah.

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Eskmo

Fans

»Restarting« gefällt bisher niemandem.