Songtexte.com Drucklogo

Rokoto Songtext
von Bouff

Rokoto Songtext

Jigga Jigga Jigga Jiggaban

Ouu shawty why you do mi like dat?
You gimme feelin′ wey I neva neva had
I like bad gyals like you no be lie
You mek gangsta turn mad man
Ouu baby why you do mi like dat?
Ouu shawty why you do mi like dat?
Ouu baby why you do mi like dat?
Ouu shawty why you do mi like dat?

Rokoto Shakata Baba Nla
This one you do mi girl na Lagbaja
See di way you ride am girl na Okada
She tell mi mek I smacc am Bulala
Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am girl na Okoso
She tell me, mek I off my Shokoto
Wetin you dey find no dey Sokoto


Mah money longer than di man she call her ex
She tell mi seh di grass is greena ova here
If I mek you cry guaranteed its inna benz
Or a muthafucc'n beamer
Come bring it to Alhaji
Seh mek I spray you all dis money, mek we faaji
Come baby, bring it to Alhaji
I get money in mah poccet, mek we faaji

Rokoto Shakata Baba Nla
This one you do mi girl na Lagbaja
See di way you ride am girl na Okada
She tell mi mek I smacc am Bulala
Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am girl na Okoso
She tell me, mek I off my Shokoto
Wetin you dey find no dey Sokoto

Rokoto Shakata Baba Nla
This one you do mi girl na Lagbaja
See di way you ride am girl na Okada
She tell mi mek I smacc am Bulala

Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am girl na Okoso
Come baby, bring it to Alhaji
I get money in mah poccet, mek we faaji

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
„Grenade“ ist von welchem Künstler?

Fans

»Rokoto« gefällt bisher niemandem.