Jackpot Songtext
von ATOM
Jackpot Songtext
Oh no Oh oh
Yeah eh
Yeah
Idan
Idan nackia
Mo da awon eeyan mo
Awon eeyan mo mi
Stacking up my blunt
Bi pe ko kan mi
Success story I dedicate to God and mummy
Snitches ain′t loyal they tried to harm me
Oh No
Grinding everyday like an Abami
Iono if its everyone or just about me
I'd let you go I no be small boy no dey buga mi
Yunno wetin dey sup when its 2:30
Love regarding
Make we faaji
Seeing my Mama in the sky smiling
We connecting as my song is slaying
Make I no dey stress me over nothing
Everything is available
This night me no get Agbelebu
Jeje myself like there′s no trouble
Because if I be the salt I no wan doobu
I don hit my jackpot
Jackpot Jackpot Jackpot
(Jackpot)
I say Hallelu to my Fagbon
Fagbon Fagbon Fagbon (Yeah Yeah Yeah)
I present to you as e dey hot
I comot this door with my firigbon
Firigbon firigbon Firigbon
Yeah Man
Eeeh eh
Deja vu
Deja deja deja vu
Run won pa kan ma de De javu
Stop acting say you God, na man still staff you
You see me you waka pass like you Albino
Steading faking it say you be OBO
Lemme
I no dey follow olobe reason
Shock you like storm I no getty season
No go gimme excuse wey no dey please me
If my rhythm sweet my chords get spicy
Come back come back Peter from where you flew
Tackle me I promise you no everyly go see rescue
I no get time
I get plenty plenty things to do
But na only once my own kala sef dey sheju
Give me ice
Put am in my regular
You no fit solve me cos I no getty formula
See the Grace you see is straigh from heaven
Ma lo tuwo
You no dey same level
Jackpot Jackpot Jackpot Jackpot
Njaaju
I say Hallelu to my fagbon fagbon fagbon
(K'ama fagbo lo)
I present to you as e dey hot
I comot this door with my firigbon
Firigbon firigbon (Jo pa)
Run won pa kan ma
Run won
Run won pa kan ma
Run won
Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah
Run won pa kan ma
Run won pa kan ma
Yo!
Yo!
Yeah eh
Yeah
Idan
Idan nackia
Mo da awon eeyan mo
Awon eeyan mo mi
Stacking up my blunt
Bi pe ko kan mi
Success story I dedicate to God and mummy
Snitches ain′t loyal they tried to harm me
Oh No
Grinding everyday like an Abami
Iono if its everyone or just about me
I'd let you go I no be small boy no dey buga mi
Yunno wetin dey sup when its 2:30
Love regarding
Make we faaji
Seeing my Mama in the sky smiling
We connecting as my song is slaying
Make I no dey stress me over nothing
Everything is available
This night me no get Agbelebu
Jeje myself like there′s no trouble
Because if I be the salt I no wan doobu
I don hit my jackpot
Jackpot Jackpot Jackpot
(Jackpot)
I say Hallelu to my Fagbon
Fagbon Fagbon Fagbon (Yeah Yeah Yeah)
I present to you as e dey hot
I comot this door with my firigbon
Firigbon firigbon Firigbon
Yeah Man
Eeeh eh
Deja vu
Deja deja deja vu
Run won pa kan ma de De javu
Stop acting say you God, na man still staff you
You see me you waka pass like you Albino
Steading faking it say you be OBO
Lemme
I no dey follow olobe reason
Shock you like storm I no getty season
No go gimme excuse wey no dey please me
If my rhythm sweet my chords get spicy
Come back come back Peter from where you flew
Tackle me I promise you no everyly go see rescue
I no get time
I get plenty plenty things to do
But na only once my own kala sef dey sheju
Give me ice
Put am in my regular
You no fit solve me cos I no getty formula
See the Grace you see is straigh from heaven
Ma lo tuwo
You no dey same level
Jackpot Jackpot Jackpot Jackpot
Njaaju
I say Hallelu to my fagbon fagbon fagbon
(K'ama fagbo lo)
I present to you as e dey hot
I comot this door with my firigbon
Firigbon firigbon (Jo pa)
Run won pa kan ma
Run won
Run won pa kan ma
Run won
Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah
Run won pa kan ma
Run won pa kan ma
Yo!
Yo!
Writer(s): Olawale Atomotele Lyrics powered by www.musixmatch.com
