Songtexte.com Drucklogo

Homecoming Songtext
von ATOM

Homecoming Songtext

Shout to men from the past
Omo Naija no dey last
I get story for you now
Je ka gun jangilova
Many things wey man dey face
Plenty pressure from the days
Only you fitto relate
E too sweet that I came again
Yeah
Spirit atijo still dey my mind ay ay
Always always you are forever my kind
Its been a long way coming
Nobody dey know know for me
Proud to see you my rasta famile
This is my homecoming
This is my homecoming
This is my homecoming
This is my homecoming
Adun adun re l′aya mi
This is my homecoming


This is my homecoming
This is my homecoming
Adun adun re l'aya mi
No be say dem no know the koko
Dem do their thing think say me I no know
Normally Atom dey bounce on the flow
M′olowo gan I getty plenty dough oh oh
Better say that shit again oh oh oh
I can do this anyway hmm hmm hmm
You dont know what motivate
Only jah can elevate
Spirit atijo still dey my mind yay ya ah ah
Always always you are forever my kind
Its been a long way coming
Nobody dey know know for me
Proud to see you my rasta famile
This is my homecoming
This is my homecoming
This is my homecoming
This is my homecoming
Adun adun re l'aya mi
This is my homecoming
This is my homecoming
This is my homecoming
Adun adun re l'aya mi
Oh Oh Uh Uh
Woah oh oh oh
I see motivation when you are by my side
How you preaching to me
When im in the middle of the clouds
House go fall if pillar no dey hin behind
You are love
You are love
But you wont be for life
Yeah

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist gemeint mit „The King of Pop“?

Fans

»Homecoming« gefällt bisher niemandem.