Songtexte.com Drucklogo

Energy Songtext
von ATOM

Energy Songtext

You fit call me Eccentric
Only God sabi this dream
I dey think in my silence
Put myself in my presence
O dudu like Noob Saibot
And e shine like Posiedon
I figured its in my hands
I decide to raise the bars
Kenikeni malo ro pe I be new comer for the game
So something dey wey fitto sherubami
Competition no wahala for me
For my mind I dey reason nobody badder than me
I have never been here before
Leaping to see so im standing tall
Stoning myself till I get hardcore
This is a right so im bragging on
Insurance cover me
E get something only eye (I) dey see
Que Sera Sera
Wetin go be E go be


Energy ti drain drain drain
Whats up with my brain brain brain
Different kind of lane lane lane
Long like crane crane crane
Tryna find my space space space
Gbogbo wa ni of Lay lay lay
I no come to play play play
Kowo shaa ti pe pe pe
The way that you talked about me
Be like this wasnt happening
Im the man you thought you could be
Now the girls dey follow me
This one no be fight no be royal rumble
Enjoying myself give it to you double
Married to the game everytime we cuddle
I dey see my things from another angle
The vibe
Of Most High
Will define
Tonight
Insurance cover me
E get something only eye (I) dey see
Que Sera Sera
Wetin go be E go be
Energy ti drain drain drain
Whats up with my brain brain brain
Different kind of lane lane lane
Long like crane crane crane
Tryna find my space space space
Gbogbo wa ni of Lay lay lay
I no come to play play play
Kowo shaa ti pe pe pe

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist gemeint mit „The King of Pop“?

Fans

»Energy« gefällt bisher niemandem.