Songtexte.com Drucklogo

Most Wanted Songtext
von Zinoleesky

Most Wanted Songtext

My light turn like
(Whoa-oh, ooh-whoa, whoa)
(Whatever you want)
(Nipkeys, Nipkeys)

Can′t touch me, I feel anointed
Living a five-star life, man be like wanted
No problem, we get it sorted
Girlies go down one time, if I say "I want head"

Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino′ anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted


Hm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba God dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don′t wanna see me in this bitch
They know I′m really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don′t even know if I guide, uhn
Ah-they made a post on Instagram
Tryna hinder glory mi

Even though, dem no know story mi
Adigun, leave them, what mama sọh fun mi
They wish they could kill me, I see many jealousy
Tell my nigga "bámi gbè Hennessy"
Rọrá broda, máku nitori mi

Hm, èmi RudeBoy
Most wanted bi crude oil
Say dem know I dey do much
It's like 411, I′m too clutch


Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino′ anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted

Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don′t wanna see me in this bitch
They know I′m really rich
They wanna see me in the 'Rari
They don′t even know if I guide, uhn
(Nipkeys, Nipkeys)

Ähnliche Songtexte

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song kommt von Passenger?

Fans

»Most Wanted« gefällt bisher niemandem.