Songtexte.com Drucklogo

PRESS Songtext
von WurlD

PRESS Songtext

Give her anything she want, pronto, pronto
Baby, you′re my number one, pronto, pronto
Me I no go let you go, pronto, pronto (Mad)

She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own, so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

Oh, na-na-na
Baby, no make me go all-la-la out
Press on your buttons all na-na-na-night
I won′t press your feelings, I won't cross those lines, yeah

I know so many will tell you lies
Lie on my past so that we can divide
It's no lie for you, I go all-la-la out
For you, anything, I go all-la-la out, yeah

And I don′t wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I′m looking in your eyes
Love it when you smile and you're giving me that whine
Yeah-yeah-yeah, don′t like
Wasting my time, pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel, yeah

She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own, so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

I ain′t never make you wait, pronto, pronto
Give her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me I no go let you go, pronto, pronto

I ain't never make you wait, pronto, pronto
Give her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me I no go let you go, pronto, pronto

Oh, na-na-na
Your touch is spiritual, human-divine
The way you dey make go all-la-la out
Chop all my money, go all-la-la out, yeah

I need you every day by my side
If you trust me with your heart, I won′t let you cry
If you trust me with your body, I won't let you drown
For you, anything, I go all-la-la out, yeah

And I don't wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I′m looking in your eyes
Love it when you smile and you′re giving me that whine
Yeah-yeah-yeah, don't like
Wasting my time, pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel, yeah

She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own, so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don′t want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

I ain't never make you wait, pronto, pronto
Give her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me I no go let you go, pronto, pronto

I ain′t never make you wait, pronto, pronto
Give her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me I no go let you go, pronto, pronto

I ain't never make you wait, pronto, pronto (she don′t pressure me, she only let be)
Give her anything she want, pronto, pronto (where I wanna be, I never let go)
Press her button, make she come, pronto, pronto (stick with me, I'll never let you go)
Me I no go let you go, pronto, pronto (I never let you go, pronto, pronto)

I ain't never make you wait, pronto, pronto (she don′t pressure me, she only let be)
Give her anything she want, pronto, pronto (where I wanna be, I never let go)
Press her button, make she come, pronto, pronto (stick with me, I′ll never let you go)
Me I no go let you go, pronto, pronto

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von WurlD

Quiz
Cro nimmt es meistens ...?

Fans

»PRESS« gefällt bisher niemandem.