Songtexte.com Drucklogo

Ghetto Feels Songtext
von Winny

Ghetto Feels Songtext

I know olla things I know
Olla things I don′t I don't
Wetin be my own oh
Wetin be my own

I know olla things I know
Olla things I don′t I don't
Wetin be my own oh
Wetin be my own

Ooh Normally
I no fit be nobody
If I call you My padi
Be your rescue company
No loner-sy
Different calibre yuh see
In ma circle
Olla dem dey cool
Accept ma woes ah


Ghetto feels made me a queen and now you know ooh
Based on believe dis are the dreams wen me I hold
Ghetto feels made memade me ah queen
Based on believe dis are the dreams wen me I hold

Cyaan be no imposter
Weh mi from everyone is a soldier
One champion, different ah holders
Real gees gat my back all over
E no matter o
I no send anybody, no yawa o
I shooti my shot, no kala o
Hmm no Kala o

I know olla things I know
Olla things I don't I don′t
Wetin be my own oh
Wetin be my own

I know olla things I know
Olla things I don′t I don't
Wetin be my own oh
Wetin be my own


Ooh Normally
I no fit be nobody
If I call you My padi
Be your rescue company
No loner-sy
Different calibre yuh see
In ma circle
Olla dem dey cool
Accept ma woes ah

Ghetto feels made me a queen and now you know ooh
Based on believe dis are the dreams wen me I hold
Ghetto feels made me made me ah queen

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Ghetto Feels« gefällt bisher niemandem.