Oshe Songtext
von Wande Coal
Oshe Songtext
Jangilo, jangilo, jangilova
Money come mo gbe mi o (mm)
Vibes just dey body, oh (body, oh)
Party like kó ma jó o
I like money, ṣá gbé wá bẹẹ o
Pulling up, andale, oh (andale, oh)
Move like Poco Lee, oh
Big body, codedly, oh
Nobody fit do am like me, oh
You see, tonight, na non-stop, ọmọ, na high vibe
Make we knockout, unconscious, ọmọ, ′cause we don try
Make fine kele put motion on me, my type
I live my life, but I first, I want money, oh
Ó ṣe, oh, ó ṣe
Mo dẹ mọ bó ṣe ń ṣe
Gòbe, oh, gòbe (gòbe)
Body too smooth like kòté o
Gòbe, oh, gòbe
Shake your body and kupe, oh
Fún wọn lamba, ṣó yé o? Normal, normal, ṣó yé o?
Ó ṣе, oh, ó ṣe
Mo dẹ mọ bó ṣe ń ṣe
Gòbe, oh, gòbe
Body too smooth like kòté o
Gòbe, oh, gòbe
Shake your body and kupe, oh
Fún wọn lamba, ṣó yé o? Normal, normal, ṣó yé o?
King Solomon with concubines, don't wanna waste your time
But I′m not here to preach you lines, why didn't you bring the vibes?
And like stars in the sky, you takin' all the shine
You take all the shine, why won′t you be mine, babe? (Iskaba)
Ìwọ lo jà jù (jà jù)
Ìwọ gan-an gan-an lo n gbé mi s′ọkàn
Àwọn tèmi gan-an gbadun (gbadun)
Dance, make you no go dey slogo
Slogolo, slogodo, slogo (yepa), this your body be like weapon (weapon)
Baby, get thing wey you seen on
Baby, get thing wey you clean on (iskaba)
Ojuẹlẹgba, Mushin wa, Turkey, ikebe idi nla
Yeah, yeah, oh, I wonder, wa, jẹ ka jijo Pasuma
Wọn pọ to o, I'm their father, baby, hello, sweet banana
Giving them melody disorder, make them no whine Wande Coal
Ó ṣe, oh, ó ṣe (ó ṣe)
Mo dẹ mọ bó ṣe ń ṣe (bó ṣe ń ṣe)
Gòbe, oh, gòbe (gòbe)
Body too smooth like kòté o
Gòbe, oh, gòbe (gòbe)
Shake your body and kupe, oh (kupe, oh)
Fún wọn lamba, ṣó yé o? Normal, normal, ṣó yé o?
Wizzy and Wande de de
Wizzy and Wande de de de de (Wizzy and Wan′)
Wizzy and Wande de de (Wizzy and Wan')
Wizzy and Wande tun de de o (Wizzy and Wan′)
Wizzy and Wande de de (Wizzy and Wan')
Wizzy and Wande de de de de (Wizzy and Wan′)
Wizzy and Wande de de (Wizzy and Wan')
Wizzy and Wande tun ti de o (Wizzy and Wande de)

Writer(s): Adekunle Emmanuel Oluwaseyi, Ayo Balogun, Elvis Chimezie Akujobi, Oluwatobi Wande Ojosipe, Peace Aderogba Lyrics powered by www.musixmatch.com