Different Story Songtext
von TSCRPT
Different Story Songtext
Say
TSCRPT this thing mad oh
Emi alaye
My baby jọọ-jọọ-jọọ
Gimme all your troubles say dem
(Oh jọ′ọ'-jọ′ọ'-jọ'ọ′)
I won′t waste no time
Never waste no time with you
(Time with you)
And as I show you workings
No go show you shege
Ewe
Lord knows I go pay my tithe for you
(I go pay my tithe)
Sisi omalicha
You done turn man singer
I don dey call my niggas say
I found my Gina
Cause you do me high like shisha
Mmmm, better vibes and ginger
Make I no eye nothing again
Just show me this your way
Gbé mi délé
Wá gbé mi débẹ
Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Cause this your matter ina different story
Different chapter
Different lamba
Different pattern
Different gbedu una fit take knack am
Oh my days
I dey sing say, oh-oh
I'm in love with Amina
Girl you boost my stamina
Bust my head like jaga-jaga
Aríbítì áràbàtà
Pa mí nà
Pa mí nà
Do my sense like paraga
I go show you la vida
Just gimme love gimme love gimme love o
Gimme love all day
(All day)
Chop my money like Indomie
(Indomie)
Cause I go vex anything remain
It be small matter
A ti n lọ lókè
Gbé mi délé
Wá gbé mi débẹ
Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Reason anything them say
Cause the love I get for you no get k-leg
And again and again
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Reason anything them
TSCRPT this thing mad oh
Emi alaye
My baby jọọ-jọọ-jọọ
Gimme all your troubles say dem
(Oh jọ′ọ'-jọ′ọ'-jọ'ọ′)
I won′t waste no time
Never waste no time with you
(Time with you)
And as I show you workings
No go show you shege
Ewe
Lord knows I go pay my tithe for you
(I go pay my tithe)
Sisi omalicha
You done turn man singer
I don dey call my niggas say
I found my Gina
Cause you do me high like shisha
Mmmm, better vibes and ginger
Make I no eye nothing again
Just show me this your way
Gbé mi délé
Wá gbé mi débẹ
Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Cause this your matter ina different story
Different chapter
Different lamba
Different pattern
Different gbedu una fit take knack am
Oh my days
I dey sing say, oh-oh
I'm in love with Amina
Girl you boost my stamina
Bust my head like jaga-jaga
Aríbítì áràbàtà
Pa mí nà
Pa mí nà
Do my sense like paraga
I go show you la vida
Just gimme love gimme love gimme love o
Gimme love all day
(All day)
Chop my money like Indomie
(Indomie)
Cause I go vex anything remain
It be small matter
A ti n lọ lókè
Gbé mi délé
Wá gbé mi débẹ
Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Reason anything them say
Cause the love I get for you no get k-leg
And again and again
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
Reason anything them
Writer(s): Tolu Toluhi Lyrics powered by www.musixmatch.com
