Songtexte.com Drucklogo

Permit Songtext
von Tekno

Permit Songtext

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh

I need some healing because Im going insane
But when I see your face Im smiling again
This our encounter no go be in vain
Shey you go give me one chance make I try love again

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, im better off alone

If you give me permit oh
To this your love I submit oh

If it no be you, im better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintenance.
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey make nobody go try my baby oh


Omalicha you be my spec oh
E no get anybody wey do me like that oh
The complications we go digress
Girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)

Girl you sweet like nko (nkwobi)
I want you in the early morning
Make we run the world my Beyonce as long as you permit me

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh i commit oh
If it no be you, im better off alone

If you give me permit oh
To this your love I submit oh

If it no be you, im better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintenance.
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey may nobody go try my baby oh

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, im better off alone


If you give me permit oh
To this your love I submit oh

If it no be you, Im better off alone
Better off alone

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer will in seinem Song aufgeweckt werden?

Fans

»Permit« gefällt bisher niemandem.