Songtexte.com Drucklogo

Attention Songtext
von Soundz

Attention Songtext

Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go Dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter
(Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I Dey push your P
Cause I like (Q)you a lot

Eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no gree


Oh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko

Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e (Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you (Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title (Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ah-ah-ah-ah-ah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don Dey waste na ah


Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys dey your dm
But no gree no gree

Ohhh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko

Oh Annabella
Mo ma Sara organize eh
Na ah Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella

Sound boy fi di gyald em

Ähnliche Songtexte

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Haus am See“?

Fans

»Attention« gefällt bisher niemandem.