Songtexte.com Drucklogo

Walahi Songtext
von Runtown

Walahi Songtext

Oh, no
Runtown on the beat, yes, you know oh
Oh, oh
Maleek Berry killing the beat, you know oh (original)
It′s another one oh (wey dem, show dem)

I live my life, I no like trouble
But e no mean say the boy no dey craze (the boy no dey craze)
And every day I dey hustle for double (I dey hustle for double)
So on that note, I rest my case

Walahi talai, say we don't talk much, you already know
Walahi, say the girly dem whine to the rhythm and the bass oh
Walahi, they say my music make everybody dey mad oh
Walahi, everything so nice and we living so large now

Say me I get many things to yarn about
From Enugu down to Ojodu Berger
See, they know me for that roundabout
They know right now na we get mouth
Say me I get many things to yarn about
From Enugu down to Ojodu Berger
See, they know me for that roundabout
And they know we no make mouth

Oya follow me down to my lungu
I keep it one hundred
Up in the club with a bullion van
Keep it one hundred

Walahi talai, say we don′t talk much, you already know
Walahi, say the girly dem whine to the rhythm and the bass oh
Walahi, they say my music make everybody dey mad oh
Walahi, everything so nice and we living so large now

Walahi talai, say we don't talk much, you already know
Walahi, say the girly dem whine to the rhythm and the bass oh
Walahi, they say my music make everybody dey mad oh
Walahi, everything so nice and we living so large now

Say money make me world go round
I'ma get it, I′ma get it, I′ma get it
I'ma get it, I′ma get it, I'ma get this paper, I′ma get it this cheddah
And no dey do like say you no know say
Runtown na number one for the game
Number one na my name
Baby girl, one day dey bah, one day dey bah

Some be wan try replace me
But they give up because e no easy
E don tey when I don dey kill beat
Baby girl, move your body
Right now all eyes on me
But I see nobody
And if you be no know, now you know this
Say the boy na the king for the area

Walahi talai, say we don't talk much, you already know
Walahi, say the girly dem whine to the rhythm and the bass oh
Walahi, they say my music make everybody dey mad oh
Walahi, everything so nice and we living so large now

I live my life, I no like trouble
But e no mean say the boy no dey craze (the boy no dey craze)
And every day I dey hustle for double (I dey hustle for double)
So on that note, I rest my case (I rest my case)

Walahi talai, say we don′t talk much, you already know
Walahi, say the girly dem whine to the rhythm and the bass oh
Walahi, they say my music make everybody dey mad oh
Walahi, everything so nice and we living so large now

(Extraordinaire)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Runtown

Fans

»Walahi« gefällt bisher niemandem.