Songtexte.com Drucklogo

"Let Me Love You" Songtext
von Runtown

"Let Me Love You" Songtext

It is Runtown, oh
Eh-eh
Maleek berry

My baby get am, oh, the way she roll am, oh, the way she take am, oh, eh-eh
Baby you gather, oh, nobody badder, oh, my baby fire, oh, eh-eh
Mama, oh
Let me love you, eh-eh
Baby, eeh
Let me love, oh

I just wanna kiss and hold you
Hold you down my baby
My girl I no fit be without you
Love you long time, baby

Understand say na only she I see for the other side
Say na Runtown she want, no other man, yeah
Though I travel far and wide, na she dey my mind, yeah


Omalicha nwa legodim anya baby moo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi baby dont you know
Baby dance, eh, baby dance, eh-eh
Turn around, eh, turn around, eh-eh

My baby get am, oh, the way she roll am, oh, the way she take am, oh, eh-eh
Baby you gather, oh, nobody badder, oh, my baby fire, oh, eh-eh
Mama, oh
Let me love you, eh-eh
Baby, eeh
Let me love, oh

Say I just wanna love you
So you should let me love you
Say na craze I done dey craze if I talk say dem other girls fine pass you
Say nobody pass you
Baby girl, I say nobody pass you
Anything wey you want I go dash you
Anything wey you want I go dash you

Omalicha nwa legodim anya baby moo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi baby dont you know
Baby dance, eh, baby dance, eh-eh
Turn around, eh, turn around, eh-eh


My baby get am, oh, the way she roll am, oh, the way she take am, oh, eh-eh
Baby you gather, oh, nobody badder, oh, my baby fire, oh, eh-eh
Mama, oh
Let me love you, eh-eh
Baby, eeh
Let me love, oh

My baby get am, oh, the way she roll am, oh, the way she take am, oh, eh-eh
Baby you gather, oh, nobody badder, oh, my baby fire, oh, eh-eh
Mama, oh
Let me love you, eh-eh
Baby, eeh
Let me love, oh

My baby get am, oh, the way she roll am, oh, the way she take am, oh, eh-eh
Baby you gather, oh, nobody badder, oh, my baby fire, oh, eh-eh
Mama, oh
Let me love you, eh-eh
Baby, eeh
Let me love, oh

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Runtown

Fans

»"Let Me Love You"« gefällt bisher niemandem.