Songtexte.com Drucklogo

DND Songtext
von Rema

DND Songtext

(Uno, dos, tres)
Banger (banger, banger)
(P, P)
Another banger

Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
Me wey be wèrè, oyá, gawú oh, gawú
Shey you no dey see say I just drop gbẹdu? Ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me, "Na who oh, na who?"
Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)

Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay
Shey I wan good, shey I wan bad?
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake

I don do too much P′s and Q's, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Eh, ó ṣe o, ó wà ń bí, even ẹgbọn dey collect DND

Bàbá wọn
E sure for me, my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum because they sabi say I be idán
Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down

Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay
Shey I wan good, shey I wan bad?
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again)
Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake

I don do too much P′s and Q's, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND

I don do too much P's and Q′s, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND

(P, P)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Haus am See“?

Fans

»DND« gefällt bisher niemandem.