Songtexte.com Drucklogo

Beautiful Songtext
von Phyno

Beautiful Songtext

Oh my baby, gwànụ mụ ọgịnị, eh
Ọbịageli, gwànụ mụ ọgịnị, eh
God bless your mother

Girl, you are beautiful
I want make you know say I′m into you
They say I'm bad, but I′m good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face, you're beautiful
I want make you know say I'm into you
Ọkwa ịmana you are meant for me o
I don tell my mama, I don see you

Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Nwata bụ enenebe eje ọlụ o
I go kpai for ur matter o
Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Ezigbo àgwà bụ mmá nwanyị le
I say your face card dey pay o


Humbly o
I promise not to fumble o
She dey stand out ma ọkwụlụ
I don dey pray Chukwu ka ọbụlụ mụ o
Àsá nwam, mmanụ aṅwu
Ọnụ m nkum
Ka m kpaalụ akwụ′m
Mbụte nkụ′m
Ị lịbe ife nụ
I wan make you be
Odozi akụm o

In the early morning nẹgọdị àsá nwa
Girl ur body calling, ezigbo ezi nwa
If I no see you chọlụm àsá nwa
U dey blow my mind away
Make I show you off nẹgọdị àsá nwa
You can have it all ezigbo ezi nwa
Make u no worry bia ka anyị lacha aka
Achalụgo nwanyị o
You dey cool my temper o, ah

Girl, you are beautiful
I want make you know say I'm into you
They say I′m bad, but I'm good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face, you′re beautiful
I want make you know say I'm into you
Ọkwa ịmana you are meant for me o
I don tell my mama, I don see you


Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Nwata bụ enenebe eje ọlụ o
I go kpai for ur matter o
Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Ezigbo àgwà bụ mmá nwanyị le
I say your face card dey pay o

Lechaba turn it up to max
(Ọlọlọ)
Only you fit to make me relax
(Ọlọlọ)
Talk to me, I go stick to the plan
(Ọlọlọ)
Makana ịdị ụtọ eh
Elosokwana ifem gwalụ gị o
(Ọlọlọ)
You dey get finer every day
(Ọlọlọ)
Ịbụ elewe ụkwụ, egbuo ewu

In the early morning, nẹgọdị àsá nwa
Girl ur body calling, ezigbo ezi nwa
If I no see you chọlụm àsá nwa
You dey blow my mind away
Make I show you off, nẹgọdị àsá nwa
You can have it all, ezigbo ezi nwa
Make u no worry
Bia ka anyị lacha aka
Achalụgo nwanyị o
You dey cool my temper o, ah

Girl, you are beautiful
I want make you know say I′m into you
They say I'm bad but I'm good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face, you′re beautiful
I want make you know say I′m into you
Ọkwa ịmana you are meant for me o
I don tell my mama, I don see you

Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Nwata bụ enenebe eje ọlụ o
I go kpai for ur matter o
Ịmaka, ah-ah
Ịmakata, ah-ah
Ezigbo àgwà bụ mmá nwanyị le
I say your face card dey pay o

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song ist nicht von Robbie Williams?

Fans

»Beautiful« gefällt bisher niemandem.