Songtexte.com Drucklogo

Personally Songtext
von P-Square

Personally Songtext

Personally, personal-personally
Personally, personal-personally

Personally, I rock your body
I promise you go home, you won′t tell daddy
I'll give it to you like you′ve never had it
Screaming cha-chin-chin like speaking Chinese
Ehn, na wetin be this?
Baka boom boom, na wetin I see
Zaga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you


Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)

I go deal with you

Personally, professionally
I see what you′re doing intentionally
Girl, me want it physically
So give it to me, give it to me radically
Emotionally, psychologically
You′re turning me on biologically
Sexually, dramatically
And she talk say she no wan leave

Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I′m in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you


Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)

I go deal with you

Girl, exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking, so drastically
Magically, internationally
Haba, habatically
Grammar, na for dictionary
Zaga, she no wan gree
She talk say she no wan leave

Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I′m in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you

Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von P-Square

Fans

»Personally« gefällt bisher niemandem.