Songtexte.com Drucklogo

SHO MI Songtext
von Oxlade

SHO MI Songtext

As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o
Na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi

I dey see my timeline, e dey make me feel some kind
E dey make me see some kind, e dey make me reason some kind things
Oh, I dey reason them sometimes
People wey dey get money no get two head
And I dey here my eyes dey too red o
Hustling everyday for daily bread o

Because my mama dey ask for wire
Owu dey blow my father o
Brothers dey send their aza o
And I dey here dey form Mr Gaza o

Things dey worry the neighbors
Things dey worry the landlord o
And still owu dey blow my server
And I still dey hold am down for my people o

As I dey do my thing dey go
Oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi

Sometimes I dey think am (I no wan fall off)
Sometimes I dey reason (I no wan broke)
Sometimes I dey think am (I no wan fall down)
Sometimes I dey reason (I no wan jonze)
Before they celebrate me (I no wan jonze) I no wan go
Before they reason my matter (I no wan jonze)

As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Oxlade

Fans

»SHO MI« gefällt bisher niemandem.