Songtexte.com Drucklogo

Hasibunallah Songtext
von Olamide

Hasibunallah Songtext

Hundred million dollar, mo maa jẹ n bẹ
They say, little money soonest spending
But I no be rookie, mo ti pẹ n bẹ
O ṣa mọnọ-mọnọ, o ṣa blem-blem
If them no fit cope, then na their problem
Things I labour for, I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
O ṣa mọnọ-mọnọ, o ṣa blem-blem (ay), ah

Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi (ay), ah
I no dey joke with my money (ay), ah
′Cause I dey hustle for my money o (ay)
Hustle kẹlẹlẹ 'til early morning (ay), ah
Ọpẹlọpẹ prayer mummy (ay)
Na why sapa e no dey gum me (ay)
Oluwa wey dey do am for me o (ay)
He no go ever give up on me o (ay)


Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallah wa ni′mal-wakil, Allahu Akbar
Many tried, many failed, never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausara
Make small move, wọn ti fọ sara
Alhamdulillah, glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa

Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar
Many tried, many failed, never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausara
Make small move, wọn ti fọ sara
Alhamdulillah, glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa

No dey force you to understand me
How can you do when I′m outstanding?
The file is bigger than your bandwidth (uh-oh)
Get down low, not withstanding (ay-ay)
Billion dollar dream, finna count it
They nor see the dream when I plant it (ay)
They say, the money raining, me, I pack it o
Young Aliko Dangote in transit (ay), ah


Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi (ay), ah
I no dey joke with my money (ay), ah
'Cause I dey hustle for my money o (ay)
Hustle kẹlẹlẹ ′til early morning (ay), ah
Ọpẹlọpẹ prayer mummy (ay)
Na why sapa e no dey gum me (ay)
Oluwa wey dey do am for me o (ah)
He no go ever give up on me o

Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar
Many tried, many failed, never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausara
Make small move, wọn ti fọ sara
Alhamdulillah, glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa

Auzubillahi mina shaytan rajeem
Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar
Many tried, many failed, never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausara
Make small move, wọn ti fọ sara
Alhamdulillah, glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Olamide

Quiz
In welcher Jury sitzt Dieter Bohlen?

Fans

»Hasibunallah« gefällt bisher niemandem.