Songtexte.com Drucklogo

PICANTO Songtext
von ODUMODUBLVCK

PICANTO Songtext

(J sounds killed this)
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju ′til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (prra)
Ìbílẹ

They know I came (ayii) in a Picanto (kapaichumarimaichupako)
Dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact, oh (Astalavi, give dem, yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact, oh (wey, wey)


Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (dull am)
Jam am (march am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)

Knack am (dull am)
Jam am (march am)
We squeeze, we march (my boy, come on)
Dey tench oh (commot body, issa bad guy)
We dey observe, dey go discharge (who dey? Come on)
We dey contact, eh

Wetin I go do for you? (Ayi oh)
Tej gimme cloth, make I denge pose (pra)
Before we go march, I go sip agbo (fi)
Fizo dey my back, e dey mole igbo
Ṣáyo dey the room
Desperado, na why we mezebu
The banger wey been scatter settings for my city


Coti been dey find am all along (we dey jogodo, long)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
We no fit to breathe
The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along (how many, how many?)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
They no fit to-

They know I came in a Picanto
Dey my doormot
Kosi gateman
You go contact, oh (hundred men)
They know I came in a Picanto (in a Picanto, ooh)
Hundred men dey my doormot
Kosi gateman (ìbílẹ)
You go contact oh (ayii)

I say
"Bottega wey dey my face, no dey see enemies" (see)
That plenty money must be made by any means (yes)
Abi your papa no go like denge po
Inside Rolls-Royce with two bad - from Miami?
Ebelebe na who come correct dey get padi (no be so?)
Young boy wey your sister dey call sugar daddy (ewo)
Odumodu, na who we see korokoro when we dey soak garri?

Such a guy, we must gather get (yes o)
You go fear when you see cartel
When we started, dem look us less
Child of the man
Now everything blessed
Now popo stop me, say e sabi person

Money and fame don dey
My eye since like 13
Booyaka, booyakam
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta gba gb'ori wọlé, ọmọ ase o ma japa
Make nothing join me, join me with sapa

They know I came in a Picanto (oh, ooh)
Hundred men dey your doormot (ooh)
Kosi gateman (ooh)
You go contact, oh

Abobi, roll the kpoli make I kprass (yeah)
I no get time to partake, na hin make I ask (pra)
Na the rabba dey my mind, I no need to cast (eh)
I don grind, I don find, I no too dey cap (Blvck, eh)

E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don crash
She go jogodo (jogodo)
Drop better high, she go follow go, ayy
Secure the bag and gbes, hey
Throway for yansh and face, bullet
Today na crate by crate, we go soft, and
Kele dey crash my place
I go fuck am, I go block down

Ego necessary
Owo necessary

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»PICANTO« gefällt bisher niemandem.