Songtexte.com Drucklogo

HOTEL LOBBY Songtext
von ODUMODUBLVCK

HOTEL LOBBY Songtext

For their hotel lobby
With the gang I′m smoking
But them say no puffing for their hotel lobby
Man i don light my cigar
Yeah, say i go blow big smoke o
They can't stop it
Light incense, so they can′t smell it
They can't smell it
For their hotel lobby
With the gang I'm smoking
But them say no puffing for their hotel lobby
Man, i don light my cigar
Say we go blow big zoot
They can′t stop it
They can′t stop it
Light incense, so they can't smell it
Yeah, oh
They can′t smell it
Original ganja
Original mago mago man, i dey carry one type ask olopa


Manager, this your smoking detector
E too loud, e be like coti go cramp us
For their pompit inspection
I carry kele for passenger for her brassiere
She dey duck many
She go duck molly
Canadian kala, she dey whine move heavy
Them no say me no blow no trees, but
I getty quarter ounce on me for
The kele wey go whine 'pon me
And me guys them, all of them ah roll like three
L-l-light my bazz puff one throway face, ehn?
No smoking na wetin dey the door for the place fatboy bill am up
Put am for the rizzla, make you fill am up
Odumodu say make i feel among
For their hotel lobby
With the gang I′m smoking
But they say no puffing for their hotel lobby
Man, i don light my cigar
Say we go blow big zoot(Zoot)
They can't stop it
They can′t stop it
Light incense so they can't smell it
Yeah, oh
They can't smell it
Everytime we dey roll, say na big, big zoot
Smoke till I can′t feel my face, till I can′t move
Everybody wavy, tell my baby move in slow mo
Only loud we dey puff, me, I'm not on kolos
More time I double cup, make me move in slow mo
We go smoke inside, we go smoke outside
We go fight bouncer if him come my side
Iye, iye, iye

S-slow and steady, moving heavy
Rapping, trapping, big chains, big blunts
The way I move pounds, I should know King Charles
Ninety-nine, missed calls, hundred alerts
Time done past, plug done cast, men done mount
VIP section, minding my business, rolling my kpo
Pass the kush to the left and skip the okpo
For their hotel lobby
With the gang, I′m smoking
But they say no puffing for their hotel lobby
Man, I don light cigar
Say we go blow big smoke
They can't stop it
Can′t stop it
They can't stop it
Light incense, so they can′t smell it
I go blow the kpo di kpo like say I no know
Breaking all the rules, cannot enter kom kom
Komport, omo commot
If you touch me small small, fit to turn to consult
For their hotel lobby
I go blow the kpo di kpo like say I no know, I no send
For their hotel
Mmm

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»HOTEL LOBBY« gefällt bisher niemandem.