Songtexte.com Drucklogo

FIREGUN Songtext
von ODUMODUBLVCK feat. Fireboy DML

FIREGUN Songtext

(Ye-ye)
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju till we kpeme
Antiworld gangsters, GE Records
Odumodublvck
Fire in my kondo, Django
Native
Ayy-ayy-ayy, yeah

There is fire in her kondo (kondo)
Shayo dey my home zone (home zone)
Her bobby dey my goal post
My money dance Azonto (′Zonto)
Kamakazee, kentro (kentro)
Fire', Odumodu′, dem go turn up and go (hmm)
Pop some Champ' oh (hmm)
Ikebe supper, na where I die, I be like Django (Django)
Lover boy, no control (kentro)
Lover boy, no con'


Anything, anything fit sup tonight
Gimme Champagne, make I pop tonight
You know say me, I no dey compromise
If you come tonight, you go cum tonight
Wa jo, wa jo, k′ama ba′shelo
Dangerous, I'm a bachelor
As she wine ′pon me, all the girls jealous
Komolop, cholop

So, just grind me slow
I'll do anything you want me to
If I leave you, make you find me go
I can do this many times with you

Yeah, Ekelebe Stunner, ayy
Ekele′
Make she no go enter inside my carban
Odumodu', Fire′, be like jagabans
Philomena, can I be your paddie man?
Make I pattern okrika for the parole land

E get the melody wey I been dey forget (heys)
Make I sing am for the shawty, Fire', peck her neck
'Modu, touch my breast
She gimme consent (yes)
I go dey content
I cannot bragado, her pressure put me on the bench


6:30, all the girls wan flex (sex)
Weekend trips on the London jet (yes)
Recently, I just need my peace
I′m on DND, so, no calls, just text
You and I, we dey together like suit and tie
We go together like juice on ice
I no go mind if you move tonight

Just grind me slow (grind me, baby)
I′ll do anything you want me to (I'll do anything)
If I leave you, make you find me go (ayy)
I can do this many times with you (many, times)

Make I feel among, make I feel among
My shawty, tell me what you want
Louis V and Prada, Puma, you can have it all
Akpuruka flenjo, serve you like a god
Akpuruka flenjo, serve you like a god

Money dey my kolo (ayy)
Your kele my bando (ah)
Sipping on my shayo
She don roll my igbo
She no smoke your colo′
Odumodu', come close

Just grind me slow
I′ll do anything you want me to
If I leave vou, make you find me go
I can do this many times with you

Can I wine? Can I dine?
Can I wine? Can I dine?
Can I dine?
Make she no go enter inside my carban

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»FIREGUN« gefällt bisher niemandem.