Nuke - Selense Songtext
von Naydu
Nuke - Selense Songtext
(Vocalize)
My love for you na solid
Solid gold, solid o
E no dey fade
I stop highway for you
Break the bank for you
Any man wey move
Dem no go know am again
I for like see you dance today
I go like see you shake away
Your hip wey dey tear skirt
E getty my respect
That hip we no dey care
Fenfe fenfe nenfe
Everything I do with you
You know you know you know na bombshell
You know we going home It′s gon be nuclear
Every time I spend with you I'm on the loose
You turn around baby it′s gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense o cele
My heart dey dey warm fast
If I dey your side
My mind dey dey relaxed
If you lay your hand
Coolu coolu temper
She no dey para for my way
I for like see you dance today
I go like see you shake away
This one na wrap feelin' me now
I blink my eye she understand
Na so we dey lose the popo
Everything I do with you
You know you know you know na bombshell
You know we going home It's gon be nuclear
Every time I spend with you I′m on the loose
You turn around baby it′s gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense o cele
(GO)
My love for you na solid
Solid gold, solid o
E no dey fade
I stop highway for you
Break the bank for you
Any man wey move
Dem no go know am again
I for like see you dance today
I go like see you shake away
Your hip wey dey tear skirt
E getty my respect
That hip we no dey care
Fenfe fenfe nenfe
Everything I do with you
You know you know you know na bombshell
You know we going home It′s gon be nuclear
Every time I spend with you I'm on the loose
You turn around baby it′s gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense o cele
My heart dey dey warm fast
If I dey your side
My mind dey dey relaxed
If you lay your hand
Coolu coolu temper
She no dey para for my way
I for like see you dance today
I go like see you shake away
This one na wrap feelin' me now
I blink my eye she understand
Na so we dey lose the popo
Everything I do with you
You know you know you know na bombshell
You know we going home It's gon be nuclear
Every time I spend with you I′m on the loose
You turn around baby it′s gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense o cele
(GO)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
