Songtexte.com Drucklogo

Different Songtext
von Mo Kogun

Different Songtext

Oh no no no ooooo
This thing is for life
Oh my babe
With my pen and my paper
Life is a later
I pull up on my chedah

Oh my babe
Elegan ko le yawa
Sinmi dele
Ta ba dele ka wo ′yara
I love the smile and gaze
Wey I dey see for your face
E fit to make me I craze
Me no fit lose my sense
This one na mental case
When you dey bend your waist
Oh girl I like yah taste
When you dey come my place


I've seen bom bom a different size
Different lips tell different lies
Different times girl you do me nice
I love you girl this love no go dieee aaayye
Hold my hands make we fly away
You′re the one my desire
Your body bad jawon laya ee
Eja osan my turaya oo

Se mi bi ti Jay z and Beyoncé
If you'll be Shade I'll be Okoya
Let me Banky you like Adesua
Cos you dey sweet me pass sugar
Oh my baby number one
All other ones dem ma run
Say o jawon laya gan
Duro na ni bo lon lo
After you don lead me on
Biko enter the place make we dey carry on


Oh my bebe
Elegan ko le yawa
Sinmi dele
Ta ba dele ka wo ′yara
I love the smile and gaze
Wey I dey see for your face
E fit to make me I craze
Me no fit lose my sense
This one na mental case
When you dey bend your waist
Oh girl I like yah taste
When you dey come my place

I′ve seen bom bom a different size
Different lips tell different lies
Different times girl you do me nice
I love you girl this love no go dieee aaayye
Hold my hands make we fly away
You're the one my desire
Your body bad jawon laya ee
Eja osan my turaya oo

Se mi bi ti Jay z and Beyoncé
If you′ll be Shade I'll be Okoya
Let me Banky you like Adesua
Cos you dey sweet me pass sugar
Oh my baby number one
All other ones demma run
Say o jawon laya gan
Duro na ni bo lon lo
After you don lead me on
Biko enter the place make we dey carry on

Tan ta ti ra di da do di da do di da
Tan ta ti ra da di da do di da
Enter the place with a slow digger
Oh my baby dance she a show killer
Whine for baby like a soul healer
Save my soul like a goalkeeper
Wine for me baby like a show killer
Tan ta ti ra di da di do di da

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Different« gefällt bisher niemandem.