do Songtext
von Minz
do Songtext
Trillo
Uhn uhn uhn
Uhn
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
Oya show me something I no fit do
She say I be, sharp shooter sharp shooter
Shanawole spray all the girls in my bazuka
Dem go fall like dominos, when Dey see the kaluba
Mo gbe won sare
Take a look at me now, I′m stacking my mulla
Fuck y'all talking about
Make no body ba mi fa
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O no Wo, mo de nowo
Wo ni pe moti lowo
Ololo lolo lo (lololo)
O ra le, o ra motor
Oya sorry di do
If you sare, so Jo dun
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
Oya show me something I no fit do
Girl you fine, so fine
So fine, so fine
Make i show something wey your man no fit do ah ah
Give her one time, she no kon wan no leave us
Cause her man only do bare minimum
We Dey, we dey do too much
7 o clock and we still Dey pop
I don′t know that bro, get the fuck out my section
Snaps wey send boys into depression, That's our sole occupation
Yh
Sharp shooter, sharp shooter
Zero body shots, I'm going for the jugular
Make somebody hold me now
Flow so spectacular, Mo gbe won sare
Take a look at me now, I′m stacking my Mula
Fuck y′all talking bout
Make no body ba mi far
Issa, Issa tension party
Ololo lolo lolo, kupe
Ololo lolo lolo, kupe
O no Wo, mo de nowo (kupe)
Wo ni pe moti lowo (shupe)
Ololo lolo lo (lololo)
O ra le, o ra motor (kupe)

Writer(s): Emeka Akumefule, Oluwadamilola Aminu, Kenechukwu Freeley, Babalola Awe, John Uwaishe Lyrics powered by www.musixmatch.com