Songtexte.com Drucklogo

Mofo Songtext
von Mayorkun

Mofo Songtext

Mayorkun baby o
Patoranking wey dey here
Fire fire fire fire dey here o
(Shabalistica)

She say she doesn′t care about the money
Like she only wanna gimme good lovin'
She practically does everythin′ for me
I never see this kind of girl before

Mofo o (mofo o e)
She sweeter than a sugar
Mofo o(mofo o e)
She say call me when me you need me I'm comin' (comin′)
She say call me when me you need me I′m comin' (comin′)
She say call me when me you need me I'm comin′ (comin')
She say call me when me you need me I′m comin' (comin')
She say call me when me you need me I′m comin′ (comin')


Woman of mih dream, she no dey no pepper dem gang
All life no claim, your man no whatbam
She pour inspiration to me every damn song
If me ever go round, she say she her go hang
The girl wanna love me, love me now
She say she her go love me, Iah ah
Like pom pom pom pom pom
The girl her love me too much, me she give a damn (uch)
Pom pom pom pom pom
Mayor of Lagos, world best pon this one (whatyasay)

Mofo o (mofo o e)
She sweeter than a sugar
Mofo o (mofo o e)
She say call me when me you need me I′m comin' (comin′)
She say call me when me you need me I'm comin′ (comin')
She say call me when me you need me I'm comin′ (comin′)
She say call me when me you need me I'm comin′ (comin')
She say call me when me you need me I′m comin' (comin′)

She wanna buy me house for lekki (mofo)
She wanna buy me Maserati (mofo)
She go take me places wey I've never been to
Something wey be sey na me suppose do, ehn ehn
I no dey like lie say I like am
I rub it on her face like a powder eh
Bad belle middle finger eh
Follow me sotey, dem dey follow me for twitter eh


Pom pom pom pom pom
The girl her love me too much, she no give a damn (uch)
Pom pom pom pom pom
Mayor of Lagos, world best pon this one (whatyasay)

Mofo o (mofo o e)
She sweeter than a sugar
Mofo o (mofo o e)
She say call me when me you need me I'm comin′ (comin′)
Mofo
Hold you down
Mofo, mofo
Hold you down
Comin'
Hold you down
Yeah I′m Comin'
Comin′
Hold you down o

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Mofo« gefällt bisher niemandem.