Songtexte.com Drucklogo

I No Know Songtext
von Lordmoon

I No Know Songtext

Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Yh
Let go

You sure say your hello no be typo
Hope you know say messages get delete
I help you shout mayday, mayday I repeat (ehen)
Hmmm
Hmmm

Normally if I no be your spec
Even me sef me I no be my own spec
Girl no hard feelings you no need to force yourself
Cos na cry I go cry
Wipe my tears last last

I swear say I must have done something right
Abi shey na grace never in my life
Who go ever think I go find person
Wey fine get brain and go love me die


I swear say I must have done something right
Abi shey na grace never in my life
Who go ever think I go find person
Wey fine get brain and go love me die

(Baby no give false hope for here)

Whether na DND or na offline mode
You dey always come through when I dey my lowest
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Everything I need everything I want
Give me premium gist
No know say I want
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Whether na DND or na offline mode
You dey always come through when I dey my lowest
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know


Everything I need everything I want
Give me premium gist
No know say I want
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know

Normally if I no be your spec
Even me sef me I no be my own spec
Girl no hard feelings you no need to force yourself
Cos na cry I go cry
Wipe my tears last last

I swear say I must have done something right
Abi shey na grace never in my life
Who go ever think I go find person
Wey fine get brain and go love me die

I swear say I must have done something right
Abi shey na grace never in my life
Who go ever think I go find person
Wey fine get brain and go love me die

Baby no give false hope for here

Whether na DND or na offline mode
You dey always come through when I dey my lowest
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Everything I need everything I want
Give me premium gist
No know say I want
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Whether na DND or na offline mode
You dey always come through when I dey my lowest
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Everything I need everything I want
Give me premium gist
No know say I want
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Everything I need everything I want
Give me premium gist
No know say I want
Na wetin I do to deserve your love
Girl I no know
I no know

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Haus am See“?

Fans

»I No Know« gefällt bisher niemandem.