Songtexte.com Drucklogo

Mata Songtext
von Kelvyn Boy

Mata Songtext

Anada Anada
Anada Anada
Anada Anada
Lialia anada
Girl ebi your love wey dey make i getti energy ai
Odi wa ma boy so she never go dey Tele me(Tele me)

Mata, Girl w′anim ama ade asa
She say she getti boyfriend
M'anomu nsem nyinaa asa
Oh ma baby Mata come give me your lover
Say she getti boyfriend she no want hear my Mata
Ahahaha

Oh my baby no time ooo
Oh my baby no time ooo
Uhuh

Me i tell u no lie ooo
Me i tell u no lie ooo
Uhuhuh


Oh my baby no time ooo
Oh my baby no time ooo
Uhuhuh

Me i tell u no lie ooo
Me i tell u no lie ooo

Mata,Girl w′anim ama ade3 asa
Say she getti boy friend
M'anomu nsem nyinaa asa

Oh ma baby Mata
Come give me your lover
Say she getti boy friend
She no want hear ma mata

Yeah yeah yeah
Say she getti big boy(big boy)
Wey dey fit to comot the Benz and Rolls Royce(Rolls Royce)
She say me, Me i no go fall for you(fall for you)
But i no go leave girl ego tire you
Everyday i go hala you
Uh huh huh

Oh ma baby no time ooo
Oh ma baby no time ooo
Uhuhuh


Me i tell u no lie ooo
Me i tell u no lie ooo
Uhuhuh

Oh ma baby no time ooo
Oh ma baby no time ooo
Uhuhuh

Me i tell u no lie ooo
Me i tell u no lie ooo

Mata hwa wo anim ama ade asa say
Say she getti boy friend
M'anomu nsam nyinaa asa
Oh ma baby Mata
Come give me your lover
Say she getti boy friend
She no want hear my Mata

Yeah yeah yeah
Girl ebi your love dey dey make i getti energy ai
Odi wa ma boy so she never go dey Tele me

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»Mata« gefällt bisher niemandem.