Songtexte.com Drucklogo

Blessings Songtext
von Joeboy

Blessings Songtext

Oh oh yeah yeah yeah
(I think I drink I too much)
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don′t worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

Baba God abeg abeg o
I don′t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o

Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast (Yeah yeah yeah)


Because na blessings on blessings on blessings I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find

Jesu jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Oluwa jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
′Cause na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find


O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo

O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Jo Jo Joe boy ′pon deck)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Joeboy

Fans

»Blessings« gefällt bisher niemandem.