Songtexte.com Drucklogo

gokada Songtext
von FOLA

gokada Songtext

Omo I go deliver Gokada
Even if you cheat on me, I won′t ba ja
She be screaming harder
And you know nobody badder
Omo I go deliver, deliver


Since I hatch you, anu ni mo ri gba
She be screaming harder
Hmm, make I yarn you the matter

E get one kele ope k'oro wa to wo (k′oro wa to wo)
Nigba ti a ba nsere, you know the vibes don't dull
And if you leave me now, omo e mi mo po
Ah, furo to gbe when you walking o n gbon

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Fans

»gokada« gefällt bisher niemandem.