Songtexte.com Drucklogo

Brukutu Songtext
von FOKN Bois

Brukutu Songtext

Be like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
Be like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u


When I say I dey do somtin for you
I swear you for know sey e dey come from my heart
No disappoint you
My love dey anoint you
You know sey my ways be the same from start
Your past experience
No dey make you dey fit take me more serious
Cos you dey feel sey all men be the same
Oh what a shame, dis no be game, if you dey suffer I′m also pain
As you dey hurt me what sef you dey gain
I take my life give you what sef again
Ambrompa
Wala nyim der wankotsii nyi maahomka
Seh biibi da maakoma do ahh miminkaa
Yɛnbo nk)m) anaa yenjei'n ma ninka
Enyim der dem nyamaintsi omamindaa
Abentsa

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u


U shun dey make eye contact
Like I dey disgust u ouu
My heart dey feel the impact
U no wan discuss too ouu
Wot wey I do wey mek u change so
Wan b yor slave don′t break the chains oh
Pls never
U try push me I go resist oh
U try leff me I go persist oh
Forever

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u
U no know say me I dey lov u

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von FOKN Bois

Fans

»Brukutu« gefällt bisher niemandem.