Songtexte.com Drucklogo

Bandana Songtext
von Fireboy DML

Bandana Songtext

P (P, P, P)

Low-key, all of them don dey notice
I′m not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I′ve been writing this story
I no be OG, but if you ask them, dem know me

I no dey blow trees, orin lo n yi mi l'ori (l'ori)
Music chose me, just know this and know peace (know peace)
I dey low-key, but I′m never lonely
Sexy ladies, come whine for me slowly

Na the love wey I see, na en wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d′aleba
Shout out s'awọn t′emi Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ah


Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor)
Oh, coming (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ee-you-you, oh-yuh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money

I′m never weak, I never cease (never weak)
'Til eternity, I′m on fire (fire)
My legacy will not die (die)
My family is for life
Where dem dey? Who dem be? (I wonder)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say dem no know wetin dey sup

Low-key, all of them don dey notice (ah)
I'm not joking, all my guys dem, dem know me (ah)
Since '06, I′ve been writing this story (story)
I no be OG, but if you ask them, dem know me (gi-gi-gi-giddem)

Na the love wey I see, na en wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d′aleba
Shout out s'awọn t′emi Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ah


Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor)
Oh, coming (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ee-yoh-yoh, oh-yuh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
(Wey dey) wey go foreign
Oshey, Mr. Money

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Fireboy DML

Fans

»Bandana« gefällt bisher niemandem.