Songtexte.com Drucklogo

Time Difference Songtext
von Falz

Time Difference Songtext

Bahd Guys...
I dey for lag but my shorty dey for yankee
Only the time she′s on holuday we can see
How many babes want a celebrity like me
Got me thinking that I should change to plan B
But even sef gan wetin be gaurantee
say she no follow oyinbo or maybe chiney
I don't know mehn
Now we′re fighting
It's driving me crazy like a Lagos taxi
She face time me
At time we're skyping
And then phone sex when I′m tired of typing
But even then cyber love lowaje
How I wish I can teleport over there
She face time me
At time we′re skyping
And then phone sex when am tired of typing
But even then cyber love lowaje
How I wish I can teleport over there
You say you dey for class baa
Will you call me back sha
30 minutes hafta
I still need to ask her
Awon ladies yakpa
Toni kin wa gba
Ohun lo je ki hyperventilate mini asthma
But flashback ele yi ta se gan e pass mad
Oye ko dupe gan pe mi ose bi bastard
Hope you got the message and the money that I transfered
That's a sign out
This is a last card

Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference

Na the time difference, a time difference
Baby I love you but this time difference
Na the time Difference, a time Difference
Baby I love you but this time Difference

I met Temi Tenna Bean since sixty four
Only marriage talk way we don dey talk since
Just when I was really start to see what love means
This life is a pot of hot beans
I′m in the studio
Trying to lay a rhyme
Everyday I'm on the road
Still I′m trying to make a time
Ofe ri mi ni ojo Jimoh
Emi hussle lo jo jumo
Ki pepper ye le rest
Ki isu ye le jina
The Saturday before
When I being dey the club
She thinks about me
But my mind dey the job
See the irony wey dey for the matter e too deep
It's because I have a dream that I can′t go to sleep
She can kill for the b that will weaken me
But I can't be the man that she needs me to be
And she no fit dey like say sigidi
Mo je paro fun
Mo je le se jibiti
Pe mama no fit see wetin bae see in me
She pray everyday for the same ministry
I can't wait till she stay
I can′t wait till she flee
I can′t wait till she say she can't stay with the G
Pe mama no fit see wetin bae see in me
She pray everyday for the same ministry
I can′t wait till she stay
I can't wait till she flee
I can′t take it if she say she can't stay with the G

Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the time difference, a time difference
Baby I love you but this time difference
Na the time Difference, a time Difference
Baby I love you but this time Difference

You no dey feel for me
Say I no dey think of you
You no dey think for a minute
Say I no love you
But my heart and my soul and my hussle girl
I really want to stay oh
I hope you understand baby

Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the Time Difference, a time difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the time difference, a time difference
Baby I love you but this time difference
Na the time Difference, a time Difference
Baby I love you but this time Difference

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Falz

Fans

»Time Difference« gefällt bisher niemandem.