Songtexte.com Drucklogo

Kakalika Songtext
von DopeNation

Kakalika Songtext

Ghanapiano

Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Edey do me like mumu
Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Ego do them like juju

Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika mama

Kakalika hey kalika
Kakalika kalika aaen
Kakalika mmm kalika
Kakalika Kalika


Kaba kaba kaba hey kaba
See dema run go hide for the tight corner
Corner Corner we no dey shake mana
Hwan na Hwan na
We no dey fear hwan na
Them no dey see say we no be in for that
Hwan na hwan na dem all be informant
Kakaka kakalika
If adey dance adey jors my nikka
Lowkey we bi Catarpillar
You go see one day we go turn to killer (turn to killer)
Kakalika (hey)
If adey dance adey jors my nikka(aaen)
Lowkey we bi Catarpillar
You go see one day we go turn to killer (turn to killer)

Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Edey do me like mumu
Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Ego do them like juju

Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika mama

Kakalika hey kalika
Kakalika kalika aaen
Kakalika mmm kalika
Kakalika Kalika


Alhamdulila aaa he ley ley ley
We dey come take over he ley ley ley
We drop edey enter he ley ley ley
Nobody go fit stop am he ley ley ley

From now to July heleyley ley
Ego be banger walahi he ley ley ley
If you try me my brother he ley ley ley
We go make you go hear am helele

Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Edey do me like mumu
Hwe adee
Bu wo mu
Yentem
Bu wo mu
Ego do them like juju

Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika kalika
Kakalika mama

Kakalika hey kalika
Kakalika kalika aaen
Kakalika mmm kalika
Kakalika Kalika

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
In welcher Jury sitzt Dieter Bohlen?

Fans

»Kakalika« gefällt bisher niemandem.